Eedris Abdulkareem - Museke African song lyrics

The Museke project seeks to be the biggest database of African music lyrics, songs, and information. See more at our about page

This is a list of songs on Museke.com. They are arranged alphabetically by song name. Click on a letter of the alphabet to access the songs which begin with that letter.

For instance, you can also type http://www.museke.com/all/song/kofi to access songs for musicians called Kofi

You can also search by country and artiste at the artistes page

Editors enoch
Jump to Musician >> a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 1 2 3 4 5 6 7 8 9 Help
Page1

50 seconds show

Tagged:  •    •    •    •    •    •  
50 seconds show

We dey hail oh (Africa)
We dey hail oh (Naija)
We dey hail oh
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show

Chorus
I never had no problem with that 50cent (2x)
Them try to black mail me treat me like a fool (for my papa land)
Them try black mail me make me feel like fufu
50 cent uh, G-unit uh, La’kreem, Africa Nagode (2x)

Verse 1
I dey thank God for music so I can use it express my feelings
Blackmailing, black racism, you dey treat me like garbage
It doesn’t matter who you are

Jaga jaga

Tagged:  •    •    •    •    •    •    •    •    •  
Jaga jaga

Turn up my microphone
It's time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up

Chorus 2x
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air

Verse 1
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o

Repeat Chorus 2x

Verse 2
Ifesika iya

Mr. Lecturer II

Tagged:  •    •    •    •    •    •  
Mr. Lecturer II

Shake the thing
Mr. lecturer, lecturer, lecturer
Shake the damn thing
Lecturer, lecturer, lecturer
Shake the thing
Lecturer, lecturer, lecturer
Shake the damn thing
Lecturer, lecturer, lecturer

Chorus 2x
Mr. Lecturer, come get down with me
(Are you sure)
I am gonna rock your back and your pot-belly
(I see)
Make you pass my paper, na in I need
(No problem)
I know bo Bimbo Owoyemi

Verse 1
What's your name (2x)
(Alima, Alima, Alima, Alima)

Mr. Lecturer III

Tagged:  •    •    •    •    •    •    •  
Mr. Lecturer III

Talking

Chorus
You are nasty ad lib
Mr.